CHOP MY MONEY TIRE!! Blackberry don chop my money tire, na im - TopicsExpress



          

CHOP MY MONEY TIRE!! Blackberry don chop my money tire, na im I come vex yestaday sell am, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, AirCondition, TorchLight, Nail cutter, Mirror, Firelighter, Opener etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-Indecency, samswag, LD etc. 5. When aeroplane pass e go record "One missed Call". 6. When a big truck horn; e go show "Charger connected" . 7. When Chinese man pass e go show: "One Bluetooth device found". 8. When fine gal waka pass, e go show "U have a new msg". 9. When ugly gal waka pass, e go show, "Virus detected". Abeg I wan sell am! Who wan buy oooh?... Even as I dey find buyer,e dey show me for screen: "No contact found
Posted on: Fri, 26 Jul 2013 13:28:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015