Conversation between a Rat and me Rat: (with tiny voice) - TopicsExpress



          

Conversation between a Rat and me Rat: (with tiny voice) hello. Me: hello, who am i speaking wit? Rat: na Mr chibuike be dis abi? Me: yes u are speaking wit Mr chibuike, who is dis pls? Rat: so u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Me: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Me: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i nosee anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi.. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY i don eat d "LA" comot. Remaining "GOS" STATE UNIVERSITY. Let me see which work u go take "GOS" state university find. ...(rat ends call) HAPPY SArLA friends
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 05:56:59 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015