Country man Wey dey advise Presido For security matter Come yan - TopicsExpress



          

Country man Wey dey advise Presido For security matter Come yan say Na because of election Wey dey come Na im make bomb dey blow. Presido Come yan say Na lie adviser talk, Opposition come hala say Make Presido sack adviser. As dem dey talk talk, Bomb still dey blow, Country people still dey wound, Country people still dey die, House dem still dey damage, Property still dey spoil, Which kin yawa be dis?
Posted on: Fri, 16 Jan 2015 08:17:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015