Cyril Ceeman Shaibu wrote:SOME ANNOYING BBM/FACEBOOK/2GO - TopicsExpress



          

Cyril Ceeman Shaibu wrote:SOME ANNOYING BBM/FACEBOOK/2GO UPDATES: 1. Gud nyt pals! (So mek wecry?) 2. Am bak pals! (from where: prison or hospital?) 2* g2g pals (i hold you? abiu tell me wen u bin enter?) 3. My heart is broken, i will neva love again! (No b newthing, morova super glue full market) 4. Am gonna be off for a while! (safe jorny no be by force, abi na space u dey go?) 5. Am bak? Did you miss me? (I didnt even notice u had gone....Duh!) 5* Chillin @ New System Cuisine ( nonsense when u go mama put, or iyawo buka you no go talk.) 6. I love ma Boo (Why are you tellin us. or is his fone a dead 1?) 7. Lagos on my mind (na me one give u transport FARE?) 8. So angry dont ask me y (who wan ask u sef? Go fight na. abi u boil pass water? ) 9. People are wicked (Nah 2day u just dey know? abi de born you again?) 10. Am in Love! (no be news. you were created with love) !!. I saw an Angel. (Na Demon u for see b4?) !2. Money on my Mind! (Dats de usual thot of one who desires to be a robber.abeg hia no b bank.) 13. Oh God my flight is delayed! ( tek keke napep. molue sef full area) !4. New Look (wetin be our business. truth is u cant mek me fall) 15. Am tired of this life! (Who send you com b4?) !6. I am off to church! (na baba lawo place you for gobefore?) !7. Abuja loading ( U be conductor?).. LOLZ xpect more.
Posted on: Wed, 14 Aug 2013 07:16:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015