DIS NA MONDAY MONI! I bed any whr wey u 4 dy see or read dis post. - TopicsExpress



          

DIS NA MONDAY MONI! I bed any whr wey u 4 dy see or read dis post. My INTIN ADVISE 4 u be say: if u b driva, make u no say d tins wey dy ur moto na pipo n no b animas. mak u driv sofri sofri, conductor tak am izi 4 say na u brodas b pasegas. If na oga u b 4 ofix, no kil ur junior wit pelenty wk load cos lif na turn by turn. Any tin wey u b or dey do sha tak am izi, mak u no dey provok anoda pesin dy mak ur sef hapi or feel on top of dis world, cos lif na jeje.
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 06:28:07 +0000

Trending Topics



" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Good morning. 250php/pair with lens case. 1 year usage. All
Supported by the Macau Foundation and Traxon Technologies, the
Prym IT Education Centre appreciation remarks on Justdial Overall

Recently Viewed Topics




© 2015