Dad: i lant ur WAEC rsult is out? Son: yes dad,bt u rmemba Chidi - TopicsExpress



          

Dad: i lant ur WAEC rsult is out? Son: yes dad,bt u rmemba Chidi wey dey carry 1st 4 our whole schl ba? He faild... dad: dats terribl,wat hapend? Son: i dont even no, even Tosin wey dey com teach me 4 house,he faild too... dad: wats wit d poor per4mance? Son: dad, i dunno, na so ie be o .... dad: so how was ur own? Son: habba daddy, u no hear wetin i dey talk since? If Chidi & Tosin fail, wetin u expect, i b winch?
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 20:35:28 +0000

Trending Topics



"sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> The album yielded the hit What I Like About You, which reached No.
Portabrace CBA-HPX300 Camera Body Armor (Blue) CHECK TO BUY
O QUE MAIS O ATRAÍ ATRAÍ NUMA MULHER? por SGiudice O QUE MAIS O

Recently Viewed Topics




© 2015