Dem say Boko don poison BEANS and I buy half bag keep for house. - TopicsExpress



          

Dem say Boko don poison BEANS and I buy half bag keep for house. So, from the one wen I cook, I give my DOG (bingo) make e first taste am, 45minutes leta bingo still Dεγ waka, den I eat my own. After I eat finish, my gateman run come tell me say bingo don die, I run quick quick enta house dey turn 4litres of palm oil for belle, as I come out my gateman come dey tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me..friends If nah you, weytin you go do the gateman?
Posted on: Thu, 25 Jul 2013 10:11:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015