Dnt take it too xeriouz, we jez here tew have fun. #Looku Looku - TopicsExpress



          

Dnt take it too xeriouz, we jez here tew have fun. #Looku Looku look at me look at me Tell me what do you see Baba God dey bless me You suppose like what you see Enemies dem dey hate me Tell me why dem dey hate me I be like food dem wan chop me Tell me why dem they follow me Jealousy jealousy Solo makinde abosi I no mind make you see As baba God dey bless we My bank account don turn dey orobo All the fine girls don dey run come Dey no dey waste time to shaky bum bum Reeky fresh gan reeky tom tom Fatty bum bum money don come, I don chop up, no dey vex for me Iya basi serve dem round two Money dey worry me so i dey worry dem Axhleyrose I never start dem dey feel my dehmo Looku looku dem dem dey look me yimu Na the prince of dehmo No b rice No be beans eh Make you no mind anything dem talk Make you no mind anything dem yarn Aproko go talk anytin they like But na you get your life ☺◦°˚˚°◦☺ The more you look the less you see No fall for gutter and you looking at me You dey do your face like witchy witchy Now you wan follow me come chop my money. As you see me I dey shine (shine) My baby sef she dey shine (shine) Money dey for my hand (I go borrow dem) Bad belle full for ground (no go follow dem) Everybody every body come closer o Sarewa zo ma na bia ne ba Because you wish me well oO (Well o) You must to follow me chop Eric go from naija to yankee looku looku Over land over sea looku looku Open doors I dey see looku looku Prayer is the master key Rose – All the man dem una hearing me All the girl dem una hearing me Call Alhaja where Alhaji Pepper don rest plenty Haji Plenty money oO Plenty looku looku, looking at me oo plenty Now we getting money oo plenty Maka chukwu My pocket no go empty Make dem fire burn all the enemies, make dem fire burn all the enemies looku looku dem just dey follow me, looku looku dem just dey follow me, wetin concern you if na gala i chop oh eh if na gala i chop Ya ni Jehovah bo’nyemere Ya ni Jehovah bo’nyemere Everywhere am going people dem be scoping Everywhere am sitting people dem be talking Baby rose chopping, see the way she is looking, see the way she is dancing That must be why them Enemies them dey hate me Tell me why dem dey hate me I b like food dem wan chop me Tell me why dem dey follow ♍ε #/!*..
Posted on: Mon, 15 Dec 2014 06:04:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015