EPISODE 3 Abimbola rested on the arm of the chair, her hand over - TopicsExpress



          

EPISODE 3 Abimbola rested on the arm of the chair, her hand over my head and my head directly under her medium size bweast” Abimbola: I go dey run from all of una now sef, Abeg no join them oo snakie, all these guys are corrupt already Micheal: No worry, we go initiate am……na only small tym e remain Tunde: Yes oooo…na gaucho we go first give am make e bleep the hell out of his head Me:who be gaucho Kay: that babe wey dey stay down the street now Me:U mean Rukky? Kay: yes now…. Me:una wan kill me abi, d babe wey be say na all the confra wey dey this school she don bleep finish Kay: All join now…u dey fear?na wetyn go make u strong be that..u no once u don do that one, u go get mind to enter any hole Me:Before or after my death Tunde:Anyone oga Abimbola: No mind dem oooo snakie, abeg, me I still love you..no near the girl ooo………No be that useless geh cos fyt wey happen for junction that day wey dem drop one guy later Me:ehn….ehn..so na the babe, why una com dey call am gaucho Abimbola: na Tunde go fit explain that one Tunde:U no say na we bam the geh when she resume this school two years ago……you know who the real gaucho be now Me:U mean Ronaldinho gaucho? Tunde: Yes now…….The geh na world best wen it comes to bleeping………The geh be professional for sucking……..she nearly kill me the first tym she sucked me, u see that her round mouth ehn..if she use am grab prick, no matter how huge or big the thing is, I swear your prick go disappear for her mouth and u go forget your name instantly……..it got to a stage wey be say no be me dey bleep the babe again, she nearly kill me with bleeping before I transfer her give gbengulo Me:so, all this thing dey happen and I no no…… Kay:how u wan take know? U dey stay for our place ni……………… Tunde:No mind this baba weyrey wey dem dey call kay, nah in put me enter her runs but the babe heavy pass me wallahi…even gbenga sef no fit cope Abimbola: no mind dem…na the kind of geh wey fit them b dat………….The geh win both of them for every angle not until they join hand together before they were able to win her Me:Join hand together as how………… Abimbola:Ahhhh..dem never play you the film…………make I play u abeg Tunde:stop jhoor…..that one na bygone Abimbola:No oooo..i go play am for snakie……… Tunde:If u say anytyn there wallahi I go break your head Abimbola:Come break am now…I go talk Grace:talk jare Bimbola Kay:I no say na wetyn ur ear go rise up to be that Grace:before nko? Abimbola: Na dem gist me ooooo………One evening like that, them go take Ale, opa eyin and ponmo for iya uche place, Micholo get assignment with one babe that day but dem come follow am go, awoof things now, na so the geh com dey wakka pass…….dem greet her but on her way coming back, gbengulo stop her come dey psyche the geh…..he follow the geh go her hostel and they came back together…like play like play, the geh follow them come house, u no say gbengulo get sweet mouth now……..Micolo enter room with hin babe come leave three of them for sitting room, before Tunde go know wetyn dey happen, gbengulo don carry gaucho enter room too, he no easy for him to enter the geh head to bleep am but she later agreed sha……..Na shoki Tunde think say dem just wan do but not until he started counting tym..seconds becomes minutes den later it became hours…… Tunde: E don do jhoor…shut up..ode Grace:Shut up ko, shut down ni…talk jhoor babe Abimbola: Konji na bastard, I hear say before night come, Tunde try to control all his babe but all disappoint, Gbengulo came out looking so tired like person wey spirit suck hin blood come meet tuned for sitting room chatting..na so dem agree say make Tunde too go try her luck say hin don tire but e b like say d babe never tire ooo..unto say there was no light now…..Tunde enter the room, I no even know either the babe slept off or not but according to Tunde, he just pounce on the babe and started bleeping her too….. Me:And the geh no notice? Abimbola:U think say na play dem dey call person Gaucho? Me:na wah oooooo……. Abimbola: Wait now…..when God wan catch dem…….Tunde never stay up to 20mins before NEPA restored light, dem no 4get to off the light of the room..na so the babe realized say na Tunde dey bleep am. WATCHOUT FOR EPISODE 4
Posted on: Thu, 22 Jan 2015 08:17:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015