Ebola nd Hiv partook in dis following dialogue... Hiv: my broda - TopicsExpress



          

Ebola nd Hiv partook in dis following dialogue... Hiv: my broda (ebola) hw fa? Ebola: I dey oh. Hiv: we nor cum dey hear 4rm you oooh abi watin happen, I been tink say u be james bone? Ebola: my guy (hiv) u re nt current, abi u nor dey watch BBC news? Hiv: watin happen again??? Ebola: last week I almost finish liberia oh! Hiv: what of NAIJA na??? Ebola: kai kai. Kai!!! Abeg ooooh, nor go dere oh, I nearly die 4 dere oh! Hiv: watin happen na??? U of all people (ebola)!!! Ebola: hmmmmm Naija get GOD OH!!! Wen I enter naija I been tink say I don land... Buh wen I jam dere GOD, matters change oh... HE gave me 24hrs 2 run buh I nor spend reach 30mins!!!!! Hiv: hehehehehehehehe! U nor get mind, na me dey here ever since y Him never pursue me??? Ebola: see u, Him tell me say na him leave u bcos na who look 4 u go see u buh 4 me, Him say e nor won use eye see me oh. Hiv: na true bcos e get sum wen I catch buh him dey pursue me oh, say nor be me get dere oh.... Buh na those ones wen get God I nor dey near oh! One name 4 d Almighty GOD if u know say na him dey sustain uuuuu frm ebola, hiv,malaria,fever nd untimely death! I pray d names of d LORD will NOT end in your own time!!!
Posted on: Sat, 20 Dec 2014 04:32:39 +0000

Trending Topics



urch from

Recently Viewed Topics




© 2015