Egba mi ooo.... My mama don # Farigaoo. U na knw say we go - TopicsExpress



          

Egba mi ooo.... My mama don # Farigaoo. U na knw say we go soon resume... Na yestaday my mama kall me say wetin i go need 4 skul. I asked my mum all dis, * garri 20 rubbers * beans 10 rubbers * rice 15 rubbers * yam 18 pieces * WAW soap 15 dozens * tin tomato 5 dozens * dry fish 20 pieces * 5 gallons of palm oil * 20 liters of ororo * 50 liters kerosine * pure water 40 bags * tinko meat 4 dozens * pocket money #10,000 Na him she change am 4 me say Make i seat down 4 house dey play say she no send me go skul again.... Abeg pals shey all dis things too much ni ? Pls tell me ooooo
Posted on: Fri, 21 Nov 2014 06:59:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015