Eget dis particular restaurant wey i dey chop for Enugu. E get one - TopicsExpress



          

Eget dis particular restaurant wey i dey chop for Enugu. E get one babe wey dey always come chop there too. Any time dis babe chop finish she go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin di babe dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant dis afternoon i order wetin di babe dey chop dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout i even collect 2 xtra plate but i still no shout. Na then i just vex ask 4 my bill. The waiter tel me say one plate of chicken and red wine na #6,500 then d xtra plate na another #13,000 na then i come shout heyyyyyyy! Heyyyyyyy!! Heyyyyyy!!! Heiiiiiiiii... Till i reach house i still dey shout.
Posted on: Wed, 07 Aug 2013 14:30:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015