Emmanuel Okeke: Your advice is needed here,I am in between a - TopicsExpress



          

Emmanuel Okeke: Your advice is needed here,I am in between a crossroad,abeg igboist people I want to travel out of this country to abroad,but I know no the better country wey I go travel to,abeg if una sabi any country wey dey flow with with milk and honey,that is country wey be say if I enter I go hammer sharp sharp with plenty money there for the OBODO OYIBO and become a big boy,so that my friends go dey call me (TO MUCH MONEY)I don tire for this naija that is why I wan waka leave naija to obodo oyibo,but I know no which country I go enter,so make una tell me the better country name wey I go enter,before I go do mistake go enter yeye and useless country
Posted on: Mon, 21 Jul 2014 18:31:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015