FORMER PRESIDENT, OLUSEGUN OBASANJOS SON SHOT IN A CLASH WITH BOKO - TopicsExpress



          

FORMER PRESIDENT, OLUSEGUN OBASANJOS SON SHOT IN A CLASH WITH BOKO HARAM Tori wer dey reach us say Baba pikin, Adeboye Obasanjo wer be big ogah for army na im enter live action film for Naija with Boko Haram militants for Baza, for Jos town today o. According to amebo people wer dey around them say him sustain serious injuries for him legs n them don rush am go one hospital for urgent possible treatment o. For that the same clash, 24 other soldiers die n them lost another armoured car to Boko Haram o.
Posted on: Mon, 08 Sep 2014 20:41:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015