Fill in the gaps 1)Inside jackie chan and jet Li who - TopicsExpress



          

Fill in the gaps 1)Inside jackie chan and jet Li who go beat?........ 2)Inside indomie and macaroni which one sweet pass?........ 3)Inside girls and boys who do amebo pass?......... 4)Inside mama and papa style and from back which one sweet pass?........ 5)Inside fowl and goat who get voice pass?........ 6)Inside ogboni and Illuminati which one sweet to join?......... 7)No difference between agbero and police, bcos both of dem dey collect money for bus/ stop and dey wear uniform, True or False?.......... 8)Everybody don theif b4 True or False?......... . 9)Inside politician and yahoo boyz who girls follow pass?...... 10)Finally inside me wey write dis tin and u wey dey read am who no get work???? Lol!
Posted on: Mon, 24 Jun 2013 08:28:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015