For de other episode, i tell una say na only for Naija wey tins - TopicsExpress



          

For de other episode, i tell una say na only for Naija wey tins wey no de happen for oda country de happen. For dis episode 2, make una follow me hear dis one 1. Na for Naija wey we de depot our own people from 1 state to anoda inside Naija. 2. Na here wey police de ask Okada person to on inner light & de do road safety work eg check light for motor & asking of drivers licence for road. Chei Naija, take am easy o
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 09:22:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015