Funny Akpos Joke >> Papa Akpos: Akpos,I learnt your JAMB result - TopicsExpress



          

Funny Akpos Joke >> Papa Akpos: Akpos,I learnt your JAMB result is out. Akpos: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failed… Papa Akpos: that’s terrible,what happened? Akpos: You also remember Paul wey dey teach me for house? He failed too. Papa Akpos: what’s causing the poor performance? Akpos: Daddy I don’t know, na so e be o. Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too. Papa Akpos: so how was your own result? Akpos: You also remember OKON, our senior prefect? He failed. Papa Akpos: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!! Akpos : (angrily) If all those people failed, wetin You expect for my own result?? I be witch? ONE WORD FOR AKPOS??!! Hahahaha if you realy enjoy this joke, then we beg you to join this facebook page to get more funny jokes Pls click here to like (Y) IGIS Group Dont scroll down without liking this page. Click on IGIS Group like and enjoy (Y) IGIS Group
Posted on: Wed, 25 Jun 2014 13:42:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015