Funny Conversation between Olamide & Dagrin :Dagrin : Ola? Olamide - TopicsExpress



          

Funny Conversation between Olamide & Dagrin :Dagrin : Ola? Olamide : Dagrin hw fa? Dagrin : Na my death give u chance o, shey u knw? Olamide : y u talk am. Na me kill u? Dagrin : u knw sey if I never die by now you knw sey na shop rite u 4 dey work Olamide : 4 ur mind Dagrin : well no wahala na me dey rule 4 here sha carnival self dey go loniperewu Olamide : we self dey kill concert 4 here o bro Dagrin : Na ur time now....I like dat ur track o, *we ar goin 2heaven Olamide : yea naso bt no b now
Posted on: Fri, 29 Nov 2013 22:54:57 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015