GALS AND THEIR BB STATUS.... Gals Pinging while driving be like - TopicsExpress



          

GALS AND THEIR BB STATUS.... Gals Pinging while driving be like DRIVING THINGS ON POINT .Eventually if an accident. occurs, theyll be like DYING THINGS ON MY MIND , And When the die, theyll be like CHILLING WITH BIG DADDY G AT JUDGMENT PLAZA.. Na una make God barn the use of BB for heaven. Nw wey Android and Iphone don dey ping, make una no make God change Im mind 4 dat Area. I dey take God and all Im angels beg una. Becos if God barn android 4 heaven. Na Im be say I don get full wahala.
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 21:59:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015