Garri no get advert but e sell pass indomie. If you never - TopicsExpress



          

Garri no get advert but e sell pass indomie. If you never thief meat from pot before then ur mama no sabi cook. A girl who laughs at ur dry joke during first date no get transport fare go back home. The only woman who knows where her man is every night na widow. Bowell university is the only uni you find people kissing with there both eyes wide open so as not to get caught. Say hausa man poor no mean say e no fit afford to buy transitor radio. You cant kneel down to greet your parents but you fit kneel down give ur girlfrnd flower, una go explain for judgement day. If the alarm of a china phone no fit wake u up forget u don die. To listen to cool fm just put ur radio for fridge. Is a small world no mean say you fit trek from your house reach malaysia. ur slippers go catch fire. money no dey money no dey yet some of us dey smoke cigar every minute. :
Posted on: Thu, 28 Nov 2013 09:33:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015