Guys eh.... can u imagine, I dey on ma own dey play game dis - TopicsExpress



          

Guys eh.... can u imagine, I dey on ma own dey play game dis evening.....ma phone rang, it was ma roommate so I answered....he said....guy guess where I dey now, I said ha!!! wich kyn question b dat wan, u no go tell me say na outside naija u dey cos na ya naija nomba u use call....he asked me....u dey perceive anytin?..... I told him no, d bastard com dey tell me say na toilet he dey o so d tin com dey smell am too much he say make he call me...... abeg make I leave room for dis guy if skool resume abi wetin ?
Posted on: Sat, 09 Nov 2013 20:28:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015