Guys no dey carri last dem go wan turn every circumstance in 2 - TopicsExpress



          

Guys no dey carri last dem go wan turn every circumstance in 2 advantage imagine my MALE frnd quarrellin me 2day 4 nt gettin him an eclipes gift l did nt knw wat 2 say wen she said HAPI ECLIPES trust me l no dey carri last l just reply him guy, ds year eclipes no just favour me at all, u cnt imagine hw much l lost 2day 2 d bandit and d beatin wey follow am mmmmmmmmmmmmmmm Naija guys una too much joor.
Posted on: Tue, 05 Nov 2013 07:33:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015