Guys the things wey dey hungry me now I no sure say e dey for - TopicsExpress



          

Guys the things wey dey hungry me now I no sure say e dey for market. I want I want lion meet suya with fried spider and blind tiger and a goat on ovulation and I also need the meat of a cat having menstral pain. And I need semen of an old man of 98years to butter my bread and I need the tears of a snake for my salad at least that will serve as cream ehee and I will now bring it down with refrigerated blood of mad monkey... monkey wey em madness don reach 25years old and will mix it with the urine of a diabetic lizard and urine of a deaf chiken .... ehhhem na wetin ma body need now...=D/
Posted on: Sun, 21 Jul 2013 19:54:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015