#HAHAS I DEY KAI ONE TIME I PICK TROTRO WEY DIS SMALL PLASMA TV - TopicsExpress



          

#HAHAS I DEY KAI ONE TIME I PICK TROTRO WEY DIS SMALL PLASMA TV SOME DEY INSIDE..HAHAS NA DEM DEY SHOW SOME LOCAL MOVIE DEM SAY DE TITLE BE "AZONTO TWINS" HAHAS HERH! NA SOME GIRL BE DEY D TROTRO INSIDE HER EYES WER FIRMLY FIXED ON THE SCREEN..HAHAS SHE NO DEY BLINK SAF,,HER NECK MAKE STIFF LIKE ERECTION..HAHAS DE MATE DEY COLLECT MONEY SAF SHE NO DEY MIND..HAHAS NA WE DEY GO TAIFA WEY SHE SAY SHE GO DROP FOR ST JOHNS..HAHAS AS WE REACH ST JOHNS N)) WEY DE MOVIE END ..HAHAS AS DE GIRL DEY DROP N)) WEY DE PART 2 START OYA SHE CLIMB BACK..HAHAS WEY DE MATE ASK AM.. "SISTER,AAH S3 WO SI WO BE SI W) ST JOHNS?" (SISTER AAH BA U SAID U WILL ALYT @ ST JOHNS) HAHAS WEY DE GIRL REPLY.. "DAABI OO 3Y3 MISTAKE,M3 SI WO BEBIA FILM NU BE SI" HAHAS (NO OO ITS A MISTAKE I WILL ALYT WER DE MOVIE WILL ALSO END) HAHAS COME SEE LAUGHTER.. ♛INK Y3 MLI♛ ♪YOMMO B3 GA♫
Posted on: Sun, 30 Jun 2013 10:53:18 +0000

Trending Topics




© 2015