HAPPY SUNDAY FRIENDS ABEG HEAR THIS @ LAST WARRI BIBLE IS FINALLY - TopicsExpress



          

HAPPY SUNDAY FRIENDS ABEG HEAR THIS @ LAST WARRI BIBLE IS FINALLY OUT, !! JULY EDITION Sample version! ENG:- As it is written in the Bible. WARRI:- As dem yan 4 Bible! ENG:- Jesus entered the boat with his disciples ! WARRI:- Bros J cum enta canoe with em padi dem ! ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm ! WARRI:- As the canoe dey move, na em yawa cum gas ! ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind ! WARRI:- as d yawa Dey gas, na em kasala burst join ! ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master ! Master ! WARRI:- Na em liver fail em padi dem, na em dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh ! ENG:- Jesus got up and calmed down the wind ! WARRI:- Na so bros J get up kon arrange the ! ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with little faith ! WARRI:- Na em bros J luk em padi dem, shake him head, kon provoke..."O BOI ! UNA FALL MA HAND O ! ENG:- The disciples replied and said "what manner of man is this ?" WARRI:- em padi dem kon hala "shoo! Bros J, which levels nah, U BE WINSH?" Grab Your Copy now.
Posted on: Sun, 14 Jul 2013 19:26:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015