HOME AWAY FROM HOME EPISODE 21 Soon it was evening, i was at - TopicsExpress



          

HOME AWAY FROM HOME EPISODE 21 Soon it was evening, i was at home smoking with Angom and Ilorin as usual. Angom, if u see sugarmummy wey like u, u go date her? i asked Angom. Flow u don see sugarmummy? Ilorin asked what made me angry, yes na, i don see, na ur Mama na i said, Flow make u no dey talk about my Mama like dat oh, sha if u want make my Mama b ur sugarmummy u go die go meet her for grave be that Ilorin fired at me na u go die i fired back. Angom abeg answer my question jor, no mind dis mumu Yoruba boy i said. Flow, forget oh i go rush any sugarmummy wey come oh, abi u like as we dey drink garri everyday? u go gain plenty things from sugarmummy oh Angom said. u go gain plenty things but u go dey do her well well oh i added. Yes u go do her well well na, abi u no sabi do? Ilorin asked me, u dey mad, u wey only 2 rounds u go dey breathe like person wey run hundred metres for Olmpics i said, i do pass u abeg Ilorin responded. I got to my room that night, as i was about sleeping, i tot of calling my newly found love a.k.a Ikebe super. make i call her, make i no call her, make i call her, make i no call her, make i call her i tot, i go call her abeg i concluded. I called Damis Mum, or rather Ireti. She said i should come keep her company the next day in the evening at her house, that she was lonely. That day in sch, i had no class to teach. In other to cure my boredom, i went to see how Lola taught her JSS3 Students English. I entered and the students greeted, i went to seat on an empty seat behind the class. The topic was PRESENT TENSE AND PAST TENSE. can somebody tell me the past tense of run? Lola asked the students, na simple question for Jss3 na i said in my mind. infact, u tell me the past tense of run, and make a sentence with it ok? she added, me. Anti! me Anti!, me Anti! was the noise coming from different corners of the classroom until Lola pointed at Bola; the dullest in the class. I knew he was going to fail the question, but i just wanted to see the magnitude of his failure. He stood up in jitters and said, Anti the past tense of run is ehn ehn ehn ehn..... Runed. I let out a big laugh as if my intestine would come out from my mouth soon, i saw Lola Laughed also. The whole class raised the roof with cheers stop the noise!!! Lola shouted bringing the class to absolute silence. ok, Bola if the past tense of run is runed like u said, make a sentence with runed? Lola queried, at that moment i saw tears gathering in Bolas eyes as he answered saying; Me kpèlù Tolu runed to school yesterday. I couldnt help but laughed my way out of the class before my intestine would actually come out from my mouth. I got home, prepared myself some food, ate, took my bath and started dressing up for the visit to the house of my sweet mama. As i steped out of my room, where u dey go? Ilorin asked frightening me. i dey go heaven, u wan follow me go? i questioned, na ur type dey go heaven? u go enter heaven go dey smoke weed and drink abi, u go go heaven go give angels wey dey there weed make them smoke and high abi Ilorin said what was the bitter truth. na u sabi oh, u sef no dey weed? abeg give me that ur perfume make i spray jor i said. ....... Is anybody home! Is anybody home!! i knocked as i got to her house. ................ WATCH OUT FOR EPISODE 22 after 30 likes
Posted on: Mon, 11 Aug 2014 07:57:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015