HONEY POT Smh I dey hear ladies dey refer to their - TopicsExpress



          

HONEY POT Smh I dey hear ladies dey refer to their private part as HONEY POT, Ehen? Is that so? Honey Pot? Maybe some sha! as in very few ladies manage to smell So good down there but Some Ladies go keep jungle for pu**y. The type wey wildlife fit use as habitat. Shebi You done see POT wey get afro smh Nobi only Honey Pot Some ladies p**sy smell like where them dey roast kpomo Some ladies own smell like towel wey dem use OMO soak keep since 961BC Some ladies after 2rounds the p**sy go dey smell like where them dey burn old newspaper Some OMG *sign of the cross* immediately dem pull pant You go begin find rat wey no die... Nawaoooo All Na Honey Pot... You go still see such babes sidon dey shout MY HONEY POT honey pot abi poison pot. Tah!!! Some girls go make you regret your effort. Infact You fit hate women for atleast 2months. Some ladies go package die asin if you see them on JEGGINGS, Youll be like OMG I must bang this Babe. Your head go spin 360 degrees you finally carry am enter room you scope scope scope she no gree give you. After one of your tricks work she says OK LETS DO naim you pull bra throway, pull jeans throway only for you to pull pant the odour wey you perceive carry your erection from =====:> To --> asin the erection just carry wheelchair sidon like Yinka Ayefele smh Even with that dead fish smell The girl go come smile say can you gimme head? Make thunder strike You and Head there...infact.the thunder wey go fire you don dey do press up! Lmao! If You dont know before you better know now, how you smell could be a great turn off or Turn On to a man. Although some guys dont mind if you like smell like an abandoned poultry dem go still do #Spits Abeg shoutout to ladies who take good care of their bodies and keep it funky fresh and silky slick smooth! Always smelling like vanilla and almonds , I Love YAll... Na una type we go proudly Give HEAD... MORALS: Keep It Clean and Fresh.. Written by Onyeka Francis Okonkwo
Posted on: Sun, 05 Oct 2014 08:22:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015