HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. To mess for public dey - TopicsExpress



          

HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE. To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o! Just follow dis guidelines & u are on ur way to being a star in dis profession. 1. Wen u enter a hall, check d wind direction,if na closed hall wit air condition or fan, beta 4 u. Maximum impact. 2. Make sure say u sit-down face d wind direction. ... 3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why! 4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then. 5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, right over left. 7. Elevate d right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: 1. Make sure say no be u be d first person to complain. 2. Wen pple begin dey shout "Shit" who do dis wan. E no go better for d person wey do dis kind tin," simply ask " why som persons no fit respect demselves 4 public places? na wa o" 3. No shout pass odas if not u go become suspect. 4. Take style dis-engage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise! trust me, u will go places wit dis profession. D world must hear of u more dan Micheal Jackson..
Posted on: Sat, 15 Jun 2013 01:18:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015