Hahaha... Cant stop Laffin menh!... . . . . goon mi-Smarto o - TopicsExpress



          

Hahaha... Cant stop Laffin menh!... . . . . goon mi-Smarto o o....How far na,Na ur Face be diz??? Me- Noooo,Na my Hips.... goon mi-Stop jhoor,weytin do u,why u change Lyk diz(Wonderin) Me-Smile...i dey Fast till Boko pipo Releases awa galz... goon mi-Smarto,stop all diz na,weytin do u,weytin change you Lyk diz??? Ha!... Me-Usain Bolt sef No fit Follow Me Run my Race...#Tearz Drop goon-Naw i Undastand...jezz Hold on bro,it gonna be alryt... Me-Tanx Ma Nyga...u do well goon mi-Ha! Smarto,Na wa o,see yu...#Lip Sealed Me-laffin...
Posted on: Thu, 27 Nov 2014 14:07:43 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015