Hahahahaahhaha Chaii help me tank God ooo as omo yibo name Junior - TopicsExpress



          

Hahahahaahhaha Chaii help me tank God ooo as omo yibo name Junior Okome won scam me wit #16500 me wey go scam person he won con scam me....lmao Nah only ladies dis dey add after dat he go inbox u say nah Uk hin dey live dat hin papa don die and hin mama nah busines woman for abuja but he study in uk wey dem retain am to dey work as marine officer. He said he wanna send som tins to me after few days i receiv a msg dat som items wer sent to me frm england.....dos items worth #500000 dou i was suprised but whatz funny der was d company said dey only av branch in maiduguri dats under state of emergency dat i shld com for it or i shld pay dat amnt in der account to deliver it to Ib. I was suprice so i told d guy dat how can i pay such amnt to receiv d items dat he as paid for it. Guess what? D guy was lik u ar makin me tink dat ladies ar d same if u cnt pay dat amnt or go der....den forget it and forget abt me.....immediatly he blocked me, He as see mumu dat he can maga....lmao
Posted on: Fri, 07 Jun 2013 13:58:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015