Hiaaa...See guys o, first of all I d greet una. I don d remember - TopicsExpress



          

Hiaaa...See guys o, first of all I d greet una. I don d remember wen guys were kids, wen we used to pray b4 going 4 break, wen guys were punished in d presence of nursery pupils...lolz, we chuka ndiwe poluted In d class..lolz chai! Dis world self...wel nofin dey easy o. My advice b say where person dey make he or she d harder o, hustle! tym no dey o. Hope una heard me. Finally......wont 4get wen oluebube egbo used to beat Nwose..lolz, wen ifeoma nd I used to fight al d tym....haha. my last advise b say, 4 those who no d hear brokenenglish..lolz ijide chaaa biko mulu anya ka azu=>shine ur eyes. My oga at d top who I used to challenge in drawing wen guys were kid....utulu am loyal sir!, i d hail u joor!...lolz
Posted on: Wed, 26 Mar 2014 10:06:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015