#Honestly #ANGRY MOOD NOW #IMAGINE Jet li Jack chan James bond - TopicsExpress



          

#Honestly #ANGRY MOOD NOW #IMAGINE Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man Hell boy FBI JACK BAUER etc Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film Especially dat Jet li wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot Ti won ba ti bi iya nla iya yin da ke tu se fimu were kan jade, epe ni ma se fun yin ... So tell them
Posted on: Fri, 16 May 2014 08:04:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015