Hungry ooooo Edo charles: Madam I wan buy food Madam: weytin u - TopicsExpress



          

Hungry ooooo Edo charles: Madam I wan buy food Madam: weytin u wan chop? Edo charles: give eba and egusi soup. 15mins later still waiting Edo charles: madam wia d food nah? Edocharles: na bcos say I dey run around 4 our show Enter the laughter (king james version) with Edo charles and friends like Bros Ali baba,Omo baba, helen paul, yaw,talktalk,open teeth,heavy man and so many oga dem comedians. the place na Rccg the kings court 3key stone bank crescent off adeyemo alakija near law school bus stop victoria island lagos. The date na 14th sept. Dis saturday And na free plus free Aso ebi. if u like u fit call 08023057070 to confirm if I dey lie about dis show. Madam: me I go come ooooo. I go come laugh oo Edo charles: madam no problem madam. Edo charles: but madam come o, na which kind meat be dis wey u give me so? Madam: Broda Edo nah DOG meat O. Chop am e go gud 4 you Edo Charles: Haaa. Madam I be like calabar man for ur eye? Madam: weytin do calabar people? Edo charles: na dem I know say dey chop DO....DO......DO....... Madam na joke I go chop am Pls share this.
Posted on: Tue, 10 Sep 2013 11:51:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015