I CANT STOP LAUGHING Conductor: Passengers wey ur moni? - TopicsExpress



          

I CANT STOP LAUGHING Conductor: Passengers wey ur moni? Passenger replied: I be staff. Conductor worried which kind staff u be naa? -u b Police? NO! -u b Soldier? NO! -u b Navy? NO! >:O -u b Air Force? NO! So wetin u kon be naw! Abeg pay ur money joor! D passenger replied: Chei!!! Me i be Boko Haram Oooo ! All d passngers shouted: choiii! Jesu :O Conductor u dey mad? ~:-) Oga-Boko sorry sir :D , Abeg no vex bros, we go pay 4 u sir. Everybody go pay for u sir. Driver asked, Next junction? Everybody screamed: yes OOOO!!! Driver said e be like na here i go drop too! =D
Posted on: Fri, 07 Mar 2014 20:29:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015