I Enterd a bus from Lagos to Abeokuta. After some minutes, i - TopicsExpress



          

I Enterd a bus from Lagos to Abeokuta. After some minutes, i decided to scare d passengers. So i brought out my fone.. And started making a fake call. hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one i go press or d red one? Ok d red one? I go do am now come and see reactions. Igbo man: (picks his fone to make a call) hello Chuwkudi, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from chiroki.. Yoruba woman: olori buruku, driver wêrre,. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi (she quickly runs). I was just laughing inside until d hausa man sitin close to me said (to me). Hausa man: oga abeg dat time wey U̶̲̥̅̊ dey make call, where dem say make u press so dat d bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious bus through window.! Me wey been dey play.... NA JOKE Ooooooooooooo Like, comment and share.
Posted on: Tue, 06 Jan 2015 17:56:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015