I Enterd a bus from ikeja to oshodi. After som mins, i decided to - TopicsExpress



          

I Enterd a bus from ikeja to oshodi. After som mins, i decided to scare d passengers. So i brought out my fone.. And startd fakin a call. hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one or d red one? Ok d red one? I go do am now come and see reactions. Igbo man: (picks his fone to make a call) hello Chuwkudi, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from obinna.. Yoruba woman: driver wêré, akpayan. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi.. I was just laughin inside of me until d hausa man sitin close to me said. Hausa man: oka abeg dat time i dey make am for call, wher dem say make i press so dat d bomb i go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. i fainted
Posted on: Sun, 03 Aug 2014 14:45:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015