I alwyx behold d cocoa tree wey i plantd som yrs ago cos as d tree - TopicsExpress



          

I alwyx behold d cocoa tree wey i plantd som yrs ago cos as d tree no 2tall e don dey gro cocoa pod &usually i do bend down 2look @d cocoa pod wey dey d tree body..as usual ds noon as i bent 2look hw d cocoa tree dey fare naso 1GREEN SNAKE MAMBA wey dey d leaves of d cocoa tree jus comot head face 2face wit me com gaze @me 4wia i benda low dey look i dey motionless &speechless cos d CAMOUFLAGE ws nt so obvious 4me 2av spotted d snake earlier(bt TANK GOD I WS ABLE 2KILL D SNAKE)so much mor av died lyk ds den i com dey ponder on GODs WORD D@ says we shal trample upon lion &serpent...i com askd mysef na Wu r dose d@ wl trample on lion &serpent den a voix replied me &says awon A-Y-A-N-F-E nikan ni... 2ds end i say OLORUN OLORE-OFE fun ORE-OFE LORI EMI A-Y-A-N-F-E re ti eo je ki EJO(snake) aye san mi je ,,TANK U BABAGOD,,,, SINGING,, IRU MI LAWUJO OMOLORUN ANU MO RI GBA TA FI NPE MI OO L-A-Y-A-N-F-E.....
Posted on: Fri, 12 Sep 2014 15:08:51 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015