I been no know say Governors sef dey chop fowl leg 2, sidon one - TopicsExpress



          

I been no know say Governors sef dey chop fowl leg 2, sidon one place work , u say na waka waka u wan dey waka 4 d whole country, no be wetin make we vote u o, there are works to be completed in our state , time is not on ur side anymore anyway I guess thats y u can avoid to be going round d nation like a man with no work to do, the likes of Lagos state are still working even if their time is almost over, knowing that they will acct for it one day, in news u hear Lagos state is doing this , is doing that, but 4 we town na them kidnap u here , them hold u there n u still dey escape , I see say u Don turn 007 , make them no catch u on top water o, 4 there ur James bond no go work o, na advise I dey give o,man way get ear make him hear , my country people I say happy weekend o.
Posted on: Fri, 20 Jun 2014 08:29:03 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015