I get one particular restaurant wey I dey chop for Accra. Dat - TopicsExpress



          

I get one particular restaurant wey I dey chop for Accra. Dat restaurant get one obroni wey dey always come chop there too. Any tym dis obroni chop finish he go shout Hey, so I wonder wetin dey make am shout. I decide to chop what de obroni dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach de restaurant last week friday, I order what de man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i collect xtra plate, but i stil no shout. I just vex and ask for my bill. De waiter tell me say one plate of chicken & red wine na GHC750 then de xtra plate na another GHC750. Na then I shout heyyyyyy heyyyy heyyyy heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy.
Posted on: Mon, 31 Mar 2014 14:57:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015