I get one particular restaurant wey i dey chop 4 Osu, I get one - TopicsExpress



          

I get one particular restaurant wey i dey chop 4 Osu, I get one obroni wey dey always come chop there too... ... Any tym dis obroni chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout. i decide to chop wetin d obroni dey always chop so maybe me self go shout too..when i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i colet xtra plate, but i stil no shout.. na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na GHC750 then d xtra plate na another GHC750....na then i shout heyyyyyy heyyyy heyyyy heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy,I still dey shout till now.
Posted on: Sat, 03 Aug 2013 12:52:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015