I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, you no thank God, ehn! U think say to see 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash?Aluu community pple catch u?u no hw many way die for 2012? Ansa me naaa *...* God give u good health, Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car, abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapp? Abi nablind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now...
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 15:57:42 +0000

Trending Topics



="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Al-Mursalaat(The Emissaries), The Inability of the Criminals
Elecard V-Cinema VoD platform is a nominee in the “TV over IP
LIKE EGYPT ...... US MILITARY .... WE EXPECT YOU TO ACT AND JAIL
A mai ember sokat tud, csak egyet nem, a legfontosabbat: azt, hogy
Colonics are a popular way to support health, but naturally it can
FG ND ASUU CRISIS. . . . . . . D study of peace nd conflict
2013 Black Friday Cyber Monday Deals Seal-A-Meal VS106 Vacuum Food
z cyklu: PŁYTOWY ANALFABET BIZONA odcinek 610. RUSH -

Recently Viewed Topics




© 2015