I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? u no hw many way die for 2012 and even jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey watsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey read facebook and watsapp 4 coffin? You better Start thanking God now...gud evnin ol
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 17:49:41 +0000

Trending Topics



eight:30px;">
So far so good for the 19th anniversary weekend. Double mani/pedi
Medical Waste Services Account Executive Privately held medical

Recently Viewed Topics




© 2015