I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ! U think say to see d 21st of September 2013 na easy? Boko Haram reach ur side? No. Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many people die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... THANK YOU GOD. baba god I dey LOYAL ooo....!
Posted on: Fri, 20 Sep 2013 15:06:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015