I miss coca cola spot ( wia everybody dey fear if d nxt man na - TopicsExpress



          

I miss coca cola spot ( wia everybody dey fear if d nxt man na frat man lolz) I miss ETF lecture hall, (wia we go dey get lecture students go shoot gun lecturer go folo window and nxt 10min hall wey full go empty.. lolz)) Miss does GingeRing from( edu student) does 1nce,.. gv dem hand.. Imsu GIRLS(u d̶̲̥̅̊є̲̣̣̣̥γ̥ feed dem,cloth dem, d̶̲̥̅̊є̲̣̣̣̥γ̥ take care of dem,,dem live for ur house,bt d girl go still dey cheat on u with alhaji and yahoo boiz #na luv sha).#sobss#evil# I miss EKHONuWA market,.whr babes buy bend down selct d̶̲̥̅̊є̲̣̣̣̥γ̥ form ,my aunty sent it from jand fr me#shakng my heed#.. I miss IMSu fRnT GATE @ 9t:whr u eat roasted fish, plaintain,akara.. Etc I miss imsu junction (oburu-puta owa rice) I miss IMSU shrine ( u dey drink palmy nd u dey alert cos anything can apn.. not 4 jew mehn) I miss aye and baggers fight( lielie pple 10-0,20-2 yet we no go evn c blood 4 ground talk more of 1 deadbody,na 4 sky una dey kill dem? lolz) I miss ORJi pple,wey d̶̲̥̅̊є̲̣̣̣̥γ̥ alwys carri bb charger waka up n down.inside skool... miss BISHOP COURT JCtN,whr if u d̶̲̥̅̊є̲̣̣̣̥γ̥ pass (u go dn comot ur sim card from ur phn,put am fr socks,hld d phn fr hand,. miss OPTOMETRY lab whr if u dey write exam we dey sit 2 per desk and Ŋ☹ turning of neck *****.(Reserve my commnt).i remember nda-leti rice n stew(wey if u come late,u go use ur hand wash ur own plate,mk dem serve u food)kiaaa, i no 4get istanbul (big fufu and 2 big meat. choi!!).....if i continue i Ŋ☹ go finish:mk i end am here jooor...................i miss skool like madttttt joooorrr.....
Posted on: Fri, 18 Oct 2013 07:57:15 +0000

Trending Topics



>
Fun UV400 Scoop Square Oversized 2 Tone Frames Smoke Lens
GORDIE HOWE Detroit Red Wings SIGNED 11x14 Mr Hockey Action Photo,
Êxodo 22 - 1. SE alguém furtar boi ou ovelha, e o degolar ou

Recently Viewed Topics




© 2015