I miss indomie spot dats is whr imsu chics hv der RED CARPET, - TopicsExpress



          

I miss indomie spot dats is whr imsu chics hv der RED CARPET, showcasing Aba n Uk dress=Dif u no dress well u no go go there but if u do nah there be ur lecture hall dat day,GOSSIP CENTER too) I miss coca cola spot ( wia everybody dey fear if d nxt man na frat man lolz)I miss ETF lecture hall, (wia we go dey get lecture students go shoot gun lecturer go folo window and nxt 10min hall wey full go empty.. lolz))Miss does GingeRing from( edu student) does 1nce,.. gv dem hand..Imsu GIRLS (u dey feed dem,cloth dem, dey take care of dem,,dem live for ur house,bt d girl go still dey cheat on u with alhaji and yahoo boiz#na luv sha).#sobss#evil#I miss EKHONuWA market,.whr babes buy bend down selct dey form ,my aunty sent it from jand fr me#shakng my heed#..I miss IMSu fronT GATE @ nyt whr u eat roasted fish, plaintain,akara..EtcI miss watching bishops court girls trek to their hostel forming gisting while actually dem no get Keke moneyI miss imsu junction (oburu-puta owa rice)I miss Nwannes saloon at Imsu front gate where u here all d gist abt d previous nyt WakaI miss IMSU shrine ( u dey drink palmy nd u dey alert cos anything can apn.. not 4 jew mehn)I miss aye and baggers fight( lielie pple 10-0,20-2 yet we no go evn c blood 4 ground talk more of 1 deadbody,na 4 sky una dey kill dem? lolz)I miss ORJi pple,wey dey alwys carri bb charger waka up n down.inside skool... miss BISHOP COURT JCtN,whr if u dey pass (u go dn comot ur sim card from ur phn,put am fr socks,hld d phn fr hand,. miss OPTOMETRY lab n RELIGION whr if u dey write exam we dey sit 2 per desk and no turning of neck *****.(Reserve my commnt).i remember nda-leti rice n stew(wey if u come late,u go use ur hand wash ur own plate,mk dem serve u food)kiaaa, i no 4get istanbul (big fufu and 2 big meat. choi!!)....Chai How can I forget Samsung Plaza!!!.if i continue i no go finish:mk i end am here jooor...................i miss IMSU like madttttt joooorrr.....Rbc if u Rep IMSU(y)=))
Posted on: Thu, 24 Oct 2013 10:02:54 +0000

Trending Topics



ody" style="min-height:30px;">
A7La 7aga at3amletli f 7ayaaaaty :) Raghad El Sayed Amr Essam
2 Girls face to face: . . 1st: hi sweetheart 2nd: hi, Darling ..
https://facebook/events/1456426594629102/Hey Facebook friends (?
Dear Lord, why me? heh heh I decided to try the
Hi Everyone! Please donate for homeless children! I want to share

Recently Viewed Topics




© 2015