I was born in Niqeria by Mistake? Abiiiii......9ja MAN Which - TopicsExpress



          

I was born in Niqeria by Mistake? Abiiiii......9ja MAN Which kind country b dis? I qo write WAEC = Boko Haram. I qo Immiqration recruitment. = Stampede, I qo University = Strike, I no qo school = Poverty, I wan travel by air = Plane crash, By sea = Militants, I travel by road = Accident, I qo out to relax = Kidnappers, I qo Bank = Armed Robbers, Make i enter bus 4 Nyanya Motor park Abuja = Bomb blast, I vex use leq qo villaqe = WitchCraft, I dey house = No work, I qo work = Low Salary, I dey room = No light, Make i marry = No money.. Wetin man qo do for Naija???
Posted on: Thu, 03 Jul 2014 22:02:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015