I watch 9ja live film 2day 4 my area husband & wife.woman d - TopicsExpress



          

I watch 9ja live film 2day 4 my area husband & wife.woman d complain say her husband d flirte see how im wife fly catch her husband 4 im family worship centre(lokoto).dont ask me cos i dont know d meanin but wetin dey ur mind na im be dey correct thing .d man shout say chei ! mama caro,u 1 kill me?if dat thing no dey i don die finish.abeg no vex,i no go dey do am like b4.i go try reduce am small.women abeg make una d sellect wia una go dey catch.if dat thing no dey na wahala bi dat oo.women ! make una take correction abegi.
Posted on: Thu, 27 Jun 2013 22:22:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015