I went to WARRI recently if u see d name of churches, Ha! My - TopicsExpress



          

I went to WARRI recently if u see d name of churches, Ha! My broda even Satan sef dey fear.Make i yarn una:u will see somtin like..1. Nak ur pako 4 Satan head Ministrial Church of Fire.2. Satan ur own don kpafuka evangelical ministry.3. Operation cary devil nack 4 ground Bible ministry.5. The Atomic Bomb Bible Brigadial Barack Ministry. AKA shoot d devil make im eye clear6. Satan Watin we do u Evangelical church of God Aka Satan leave us jeje.7. Operation No luk uche Face Biblical Church of Christ. Aka Slap satan face ministry.8. Pay ur Tithe and offerin churchof God. AKA pay ur tithe and wingenerator.9. SATAN If u try me u go hear Prayer ministry.10. Satan chop make i chop BibleAssembly. Aka we no dey find Satan trouble ministry.I was shocked beyond recognitn when I saw dis names.Hahahahah a.But the one wey scatter me pass na:Boko Haram Prayer Ministry AkaDevil u go fear fear.I Don die!!!!
Posted on: Thu, 27 Jun 2013 00:50:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015