IF LIFE WAS SO FAIR: I 4 dey fly without wings Agbami go dey pay - TopicsExpress



          

IF LIFE WAS SO FAIR: I 4 dey fly without wings Agbami go dey pay monthly Exam no go dey 4 skul WiFi go b free 4 naija Peter okeke 4 b my houseboy Nigeria go dey win world cup Dem go dey call register 4 church Onoka justice 4 b musician Nepa go dey give bonus Aito 4 b author Mercy Johnson go act mount Zion film Gofswill akpabio go b uniuyo VC Solomon audu go turn reverend Ebixy for b politician Yoruba people go leave London boko haram go dey shear handbills Infact,i tire mehn.
Posted on: Sat, 13 Jul 2013 11:40:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015