IF U DE CHAT WITH any babe wey dey use abbreviations dey reply - TopicsExpress



          

IF U DE CHAT WITH any babe wey dey use abbreviations dey reply BEWARE cuz their english DE SOMTIMX MEK BRAIN SCATTER Na so I dey chat with one babe last night(name wit- held) come see wetin happene between us. Me: Helo pretty She: I ME: How are you doing over there? She: 5n Me: You look so nice in your pix. She: 10x. Me: Helo babe, pls i dnt like the way you are replying my chat. She: Wot? Me: Why do you like using only abbreviations to chat, pls I dnt like that. She:... (silent) Me: are u offended? She: No Me: So can we go on? She:yea Me:Ok, i heard you failed ur jamb. Is that true? She: Who telled you that i felled my jamb?It is a false. I hav saw my result and I passed away all ma course, with straight As. Me:(laughing...), baby, pls can u go back to the abbreviations u were using before? Infact, see u later... i no know when i come drop my phone for ground as laugh wan kill me. Even, I still dey wonder wen thm begin get As for jamb. lolz. — #Alaga Ibile Like our new Page LoyaltyLogic.net
Posted on: Sat, 26 Jul 2014 14:07:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015